album cover
New Taker
12
Afro-Beat
New Taker was released on May 30, 2025 by 5074858 Records DK as a part of the album New Taker - Single
album cover
Release DateMay 30, 2025
Label5074858 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
Awolowo Sunday Olamide
Awolowo Sunday Olamide
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Awolowo Sunday Olamide
Awolowo Sunday Olamide
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Berexbeat
Berexbeat
Co-Producer

Lyrics

I no vit kill myself
I go Jaiye on a low mio le para Mhi o
Who con dey Stop my Vibe
Dem no vit dare me
Won le gbagesi o
New taker lowole yen (sope pur)
For the new takers
( SoPe pur)
If you con be old taker (Sope otilor)
Otilor
For them Old takers
Sope otilor Otilor lor lor
Normally life no balance
You vit be new taker today
Make u old next day
Person wey dey chop amala vit dey drink nescafe
For the lungu new taker gan o safe
Better Get ur Boys mk u hold them tight
You vit need hennessy mk dem give ya SPrite
My brother go wise yet Life no hard
I no Dey dull myself
Chillin with dem **** wey Dey buy Martel
Money go come no be u go tell
Gbe omo meji ni vaniti hotel
I no Dey dull myself
Chillin with dem **** wey Dey buy Martel
Money go come no be u go tell
Gbe omo meji ni vaniti hotel
Enipe kan gbemi
I need sponsors for my music
Enipe kan blow mhi
Cuz dey no vit stop me
God blessings yen non stop ni
I no vit kill myself
I go Jaiye on a low mio le para Mhi o
Who con dey Stop my Vibe
Dem no vit dare me
Won le gbagesi o
New taker lowole yen (sope pur)
For the new takers (SoPe pur)
If you con be old taker (Sope otilor)
Otilor
For them Old takers
Sope otilor Otilor lor lor
Written by: Awolowo Sunday Olamide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...