album cover
Low
711
Music
Low was released on July 29, 2022 by Azuri as a part of the album Low - Single
album cover
Release DateJuly 29, 2022
LabelAzuri
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
WB Sickah
WB Sickah
Performer
COMPOSITION & LYRICS
WB Sickah
WB Sickah
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Runtinz
Runtinz
Producer

Lyrics

Runtinz badder producer
Sickah fih the girls dem
Paraperenpe
Make we do am on a low
Nobody ah fii know
so make we do am on a low
nobody ah fii know
if you get a boyfriend
doesn’t really matter
I can be your bestie wey dey steady shift your pata
if you get a boyfriend
doesn’t really matter
I can be your bestie wey Dey steady shift your pata
if you get a boyfriend
doesn’t really matter
I can be your bestie wey Dey steady shift your pata
Make we keep am on a low (low low low low)
Nobody ah fii know (low low low low)
Make we do am on a low (low low low low)
Nobody ah fii know (low low low low)
Hey mistress can I know you
Permission to spoil you
Hey mistress don’t you know me
It’s Sickah for the girls
make I give you something ,wey go make you happy .
If what you need is money ,i can give it to you plenty
make I give you something,wey go make you happy .
If all you need is money ,I go give it to you plenty
Make we keep am on a low (low low low low)
Nobody ah fii know (low low low low)
Make we do am on a low (low low low low)
Nobody ah fii know (low low low low)
Oya send me location
I Dey wait for location
Wetin be your location
Wetin be your location
Oya send me location
I Dey wait for location
Oya send me location
Oya send me location
Written by: WB Sickah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...