album cover
123
13
Hip-Hop/Rap
123 was released on November 7, 2024 by Azuri as a part of the album UNDERDOG
album cover
Release DateNovember 7, 2024
LabelAzuri
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Obuduboi
Obuduboi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Athanasius Unimke Ugbe
Athanasius Unimke Ugbe
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Xnoteorious
Xnoteorious
Producer

Lyrics

Pull up and dem know say men lap
I fit make your main girl bend nyash
Kill it every single encounter, that's why
Immediately I call her, she don lap
Unim Adah, kuru m n'aka
As everyday, I dey make waka
Me wey been go HK for lockdown
Your main chick, when I dey around she go bend down
1, 2, buckle my shoes
Put call and men go lap with all the tools
3, 4, I dey bang on their door
Dem been no know me before before
1, 2, buckle my shoes
Put call and men go lap with all the tools
3, 4, I dey bang on their door
Dem been no know me before before
No dey wear jersey but I don dey ball
Before dem been snub me, now dem don dey call
Pulled up and dem know say na men wey come
**** dey on my grind daily, I no dey dull
Only tell my story on a beat, I don't trust people around me
So I don't even speak, when we link
Ask my people about me, Obudu know say I keep it real
There ain't no single cap in my lyrics
Ain't no youngin harder than
I be trappin on a daily, tryna get it
And the blessings from Unim Adah been steady
I go link with Dapper Damm
We go share money, this my hustle go pay me
Na the reason I dey studio on a daily
I dey on my grind
1, 2, buckle my shoes
Put call and men go lap with all the tools
3, 4, I dey bang on their door
Dem been no know me before before
1, 2, buckle my shoes
Put call and men go lap with all the tools
3, 4, I dey bang on their door
Dem been no know me before before
Bebuanegi mandiebor
Beh ma dele mi gia epi ye
But I been no listen to them
Thank God for where I dey today
Dem been snub me when I been never get
My cl been never chest
My clothes been no dey market
Now dem say na me dey trend
Tell the barman make he bring Martel
Tell the waiter make she ring my bell
I'm not involved if it's not TheGrindKartel only
I no get strength to dey show you say I holy
Cause my star dey shine pass halogen
See they need me now, like I be oxygen
So dope like the substance I used to deal
And if you want me on a deal, you go pay the fee
I'm another world wonder
I make them wonder and ponder
On all the struggles wey I conquer
Anybody wanna put asunder, na thunder go end am
I don come see and I go conquer
1, 2, buckle my shoes
Put call and men go lap with all the tools
3, 4, I dey bang on their door
Dem been no know me before before
1, 2, buckle my shoes
Put call and men go lap with all the tools
3, 4, I dey bang on their door
Dem been no know me before before
Obuduboi
Husslecraft Luxury
OTGK
Written by: Athanasius Unimke Ugbe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...