album cover
5 Bread 2 Fish
album cover
5 Bread 2 Fish was released on September 15, 2023 by Azuri as a part of the album B.R.I.N.K. - EP
September 15, 2023
LabelAzuri
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Yeah yeah yeah x2
Oh no no no no ye…
Yeah yeah yeah
One, two, action!
Every other day, I be wanting more, of this your body, your body yeah eh
Every other day I be needing more, of this your body,
E Dey do me like 5 bread and 2 fish…. 2 fish
I no fit chop am finish
No oh oh oh, yeah, yeah, yeah, yeah eh (2x)
Verse 1
I met this lady back in Akoka
5 years later, she be hop in a chopper
She’s a big boss chick, she be popping with ballers
Words can’t explain what she do in a cover
I gat many babes on my case on the TL
Run-way models wanna do me on a DL
So no go think say na woman Dey shark me
But this one, I swear to God
She fine, she’s a first class lady, that’s fact baby
She get her own grab, Prada, X class Mercedes
She be on the snap posting text rap baby
I was like oya now let’s smash, may be
She came to my crib, so we can flex and chill
Na that day I sabi how dem drug addiction Dey feel
One hale and I was hooked for real
It was some style plus shii, iya basira for real
Chorus:
Every other day, I be wanting more, of this your body, your body yeah eh
Every other day I be needing more, of this your body, your body yeah eh
E Dey do me like 5 bread and 2 fish…. 2 fish
I no fit chop am finish
No oh oh oh, yeah, yeah, yeah, yeah eh (2x)
Verse 2
See, check the scores and the data
Look the facts of the matter
brown skin girl wey no come get wahala
Time to chop her work, she go serve am on a platter
Too much of something is bad, no dey this matter
Burst my head make e scatter
Addicted to the babe and I don’t need a rehab
Do me, I do you, na the vibes be that
Han, give me your love make I holy
I give am my leg for the body, straight to igbobi
Waist bead on her, she said she glowing like rolly
I’m a classic man, na she be the zodi..
so when she comes to my place just to chill
I understand how them drug addicts used to feel
Every hit was a hit and I’m stuck for real
It’s a style plus shii, iya basira for real
Chorus:
Every other day, I be wanting more, of this your body, your body yeah eh
Every other day I be needing more, of this your body, your body yeah eh
E Dey do me like 5 bread and 2 fish…. 2 fish
I no fit chop am finish
No oh oh oh, yeah, yeah, yeah, yeah eh (2x)
One !
One, two, action!
Written by: Unknown Varyable

Loading...