album cover
Crawl Closer
1,420
Music
Crawl Closer was released on July 31, 2024 by Azuri as a part of the album Lordeyang - EP
album cover
Release DateJuly 31, 2024
LabelAzuri
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lordeyang
Lordeyang
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kosisochukwu Henry Ibedu
Kosisochukwu Henry Ibedu
Songwriter, Composer

Lyrics

[PreChorus]
Baby what's good
Dem do me black and blue
Look at me heart dem bruise
So biko heal my wound
Crawl Closer
Kiss me and grasp my whole
For U all of the love song I done for you
Wey dey help flow my blood
[Chorus]
The way you dey be like be like
I'm destined
Can't fall off
Gun to head I
Can never
Leave your side
For no other
Sandra Diva
Hunt down
My Demons
And sorrow
Gun to head I
Can never
Leave your side
Fi no other
[Verse 1]
Know say boy was so wild now
Me I got tamed for you
When she dance in the club
She dey make a man go gaga
Me I don craze oh
All of the night and day when you had come and gone
I go start feeling alone alone
Cover my self in a duvet alone
[PreChorus]
Baby what's Good
Dem do me black and blue
Look at me heart dem bruise
So biko heal my wound
Crawl Closer
Kiss me and grasp my whole
For U all of the love song I done for you
Wey dey help flow my blood
[Chorus]
The way you dey Be like be like
I'm destined
Can't fall off
Gun to head I
Can never
Leave your side
For no other
Sandra Diva
Hunt down
My Demons
And sorrow
Gun to head I
Can never
Leave your side
Fi no other
Written by: Kosisochukwu Henry Ibedu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...