album cover
Succeed
75
Music
Succeed was released on January 27, 2023 by Azuri as a part of the album Time Flies - EP
album cover
Release DateJanuary 27, 2023
LabelAzuri
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jaywise
Jaywise
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ezerioha francis izuchukwu
Ezerioha francis izuchukwu
Songwriter

Lyrics

men kukpolicha aba beno
men kukpolicha aba beno
men kukpolicha aba beno
aba beno aba beno
i need to bring them to ma hood show them how the boy do
make dem see the likle boy dem sey wey no go go blow
that contact you hide i don be the plug o
as dem dey talk there own my mama prayers activate
they said i cannot stand your drama now they feeling all ma rythm and cruise shawdy no need to dey loud am this one pass soup and powder
as e don be
dem go come see
if i go succeed
but i succeed
as e don be
dem go come see
if i go succeed
but i succeed
kojoooo
kojo kojo
we are so cool
i be giving dem a tips on rising
i be keeping all ma trips on god
all dey be hearing all ma gist on top
lola be tripping on ma drips long cup
brother am living on ma dreams no capping
nobody can seat on top
cause e be wety i dey cook don done
i lock am make e nobody can rig from top
dem say dem be no 1
no wahala no 1
where i come from all a dem na no 1
but im the 1st champion
nobody fit o nobody
nobody fit o come closer
they said i cannot stand your drama now they feeling all ma rythm and cruise shawdy no need to dey loud am this one pass soap and powder
as e don be
dem go come see
if i go succeed
but i succeed
as e don be
dem go come see
if i go succeed
but i succeed
kojoooo
kojo kojo
we are so cool
Written by: Ezerioha francis izuchukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...