Credits
PERFORMING ARTISTS
Hyce
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Hyce
Composer
Ekah Favor Ernest
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Dawie
Producer
Lyrics
I don’t even think about you that much
But I dey wish say you dey see
Say nobody like you my love
Sometimes I feel like I don’t wanna loose your love
Cuz I dey call you no dey pick
I don do mistake my Lord
Somebody save the boy
but all because of you I don fed up fed up
You be heart breaker breaker
Na you rise my antenna
Now I miss your love
all because of you I don fed up fed up
You be heart breaker breaker
Na you rise my antenna
Now I need your love
Twisted for love
You be the one wey God send from above
Say it’s easy to fall for yaaa
Tell me wetin I go do for your love
Anything you want make you name am
Gimme chance make I buy you designer
but all because of you I don fed up fed up
You be heart breaker breaker
Na you rise my antenna
Now I miss your love
all because of you I don fed up fed up
You be heart breaker breaker
Na you rise my antenna
Now I need your love
Written by: Ekah Favor Ernest, Hyce