album cover
Jada Fire
592
Music
Jada Fire was released on June 21, 2023 by Dvpper Music as a part of the album Jada Fire - Single
album cover
Release DateJune 21, 2023
LabelDvpper Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mikrane
Mikrane
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mikrane
Mikrane
Composer
Miracle Ngaju
Miracle Ngaju
Composer

Lyrics

Ibadi yen opor gan
I just wan Dey enjoy
Ah ahn
Making money be the goal
Balling everyday emi o shey meko
247 bad man on a roll
bad bad days sey me I no know ah
Sey she wan smoke the Igbo
down the shayo
10 rounds on a roll
Washi her plate I no need e omo
6 or 9 make we run am
Pronto
Girl your body Opor por
Se kini yen Mi fo fo
Jubadi yen kin latan
Gbe sumo mi mi o shako
Eh o opor por
Se kini yen Mi fo fo
Gbe sumo mi mi o shako
Jubadi yen kin latan
She Fine like mamiwota ,my desire
Baby for you I go jump for water
She finish me killing it
She dey call me daddy
But you see me I no know your mother
Body fire, Jada Fire
Body shape wey be like Coca-Cola
Anything you want I do
Flex all my money on you
Ibadi yen Opor gan
I just wan dey enjoy
If e no sweet I comot
If e too stress I lock up
Girl your body Opor por
Se kini yen Mi fo fo
Jubadi yen kin latan
Gbe sumo mi mi o shako
Eh o opor por
Se kini yen Mi fo fo
Gbe sumo mi mi o shako
Jubadi yen kin latan
Ah ahn Making money be the goal
Balling everyday emi o shey meko
247 bad man on a roll
bad bad days sey me I no know ah
Sey she wan smoke the Igbo
down the shayo
10 rounds on a roll
Washi her plate I no need e omo
6 or 9 make we run am
Pronto
Girl your body Opor por
Se kini yen Mi fo fo
Jubadi yen kin latan
Gbe sumo mi mi o shako
Eh o opor por
Se kini yen Mi fo fo
Gbe sumo mi mi o shako
Jubadi yen kin latan
Written by: Mikrane, Miracle Ngaju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...