album cover
Question
1,277
Music
Question was released on February 14, 2023 by YME as a part of the album Question - Single
album cover
Release DateFebruary 14, 2023
LabelYME
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
Afrorolls
Afrorolls
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwaseyi Oo
Oluwaseyi Oo
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mystereriouz
Mystereriouz
Producer

Lyrics

Eyehh yeahh X2
Me, I no fit die fit die for no woman oo
Wey no fit Answer all my question oo
Wey wan dey give me Hypertension oo
All she wants is My Attention,
Me, I no fit die fit die for no woman oo
Wey no fit Answer all my question oo
Wey wan dey give me Hypertension oo
All she wants is My Attention,
My Attention oo ooo
Me I Balance ooooo
Fresh Gucci Down to Valentino
The Girl bad no Badder thing oo
She too Sick
I quarantine oo,
Quarantine ooo ee
Ye, Yeh ,Yeh X2
Ahnnn Ahhn
Ahnn Ahhnn X2 Too fine
Ye, Yeh ,Yeh X2
Ahnnn Ahhn
Ahnn Ahhnn X2 yeh yeh yeh
As a Big man wey, I be
I no need Stress, No liability
As a sharp guy I get ability
I dey move like ghost Invisibility
ya ya ya
For your mind ?
You think sey you fit kayamata kon catch man
For your mind
You think sey you fit use kayamata kon catch man
Me I balance ci ooo
Stand on my Ten toes, I Galant ti ooo
Money too Much ee no need Warranty oo
Ee too much I guarantee oo
Guarantee oo ee
Me I balance ci ooo
Stand on my Ten toes, I Galant ti ooo
Money too Much ee no need Warranty oo
Ee too much I guarantee oo
Guarantee oo ee
Me, I no fit die fit die for no woman oo
Wey no fit Answer all my question oo
Wey wan dey give me Hypertension oo
All she wants is My Attention,
Me, I no fit die fit die for no woman oo
Wey no fit Answer all my question oo
Wey wan dey give me Hypertension oo
All she wants is My Attention,
Me I Balance ci oooo
Fresh Gucci Down to Valentino
The Girlee bad no Badder thing oo
She too Sick
I quarantine oo,
Quarantine ooo ee
Written by: Oluwaseyi Oo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...