Credits
PERFORMING ARTISTS
La Même Gang
Performer
DarkoVibes
Performer
Rjz
Performer
KiddBlack
Performer
$pacely
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
La Même Gang
Songwriter
Rjz
Songwriter
Ahmed Nubalanaa Froko
Composer
Elorm Kabu Amenyah
Composer
Joshua Essuman Mensah
Composer
Nxwrth
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Nxwrth
Producer
Lyrics
[Intro]
So make you no forget me
[Verse 1]
6 months you block me unblock me your loss
All the things we went through you must have forgot
Same place we dey stay now you don pack your things comot
You tell your friends you don't fuck with me girl all just for what?
All for what? Your stress dey make I tonot
You get new boy you dey move on don't front
Make you no lie we get plans wey you abort
Edey over me but keep it jiggy on God
My sweet jollof, why you no miss your sauce?
You dey kill me shy make I dey on life support
My sweet jollof, why you no miss your sauce?
You dey kill me shy make I dey on life support
[Chorus]
So make you no forget me
Swear say you no go lef me
Cause I go love you if you let me
All the stressing you dey stress me
You was my lover was my bestie
Why testing you want test me
[Verse 2]
Den times I no get but still baby I sort
So life dey you know say me I carry my cross
Going through my phone well done baby round of applause
You see what you want see now you say me I cause
[Verse 3]
Gooo
Why you gooo
This thing you do dey make I slow
Gooo
Why you gooo
Ebi wicked you dey show me
Written by: $pacely, Ahmed Nubalanaa Froko, Elorm Kabu Amenyah, Joshua Essuman Mensah, La Même Gang, Nxwrth, Rjz