Credits

PERFORMING ARTISTS
Bkay EastGaad
Bkay EastGaad
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Gilbert Nwaubani
Gilbert Nwaubani
Composer
Nwaka Tobiloba James
Nwaka Tobiloba James
Composer
Anueyiagu Chukwubuikem Emmanuel
Anueyiagu Chukwubuikem Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
A-Q
A-Q
Producer
NYRP
NYRP
Producer

Lyrics

Yea yea g
Yea yea g
Yea yea you know yea
G, g
One special dedication
To di Gaad from the east
Dem ah call the chosen one
Representing jah jah people of Niger area
Dung in the west land of Alkebulan
We were giants What have we become?
Ayy ai
Oya reason am
Shee na crime to be a Nigerian
How country wey get natural minerals
No fit to give him citizens light ohh
To chill mineral
Oya reason am
Inside my country I be like prisoner
All the project wey dem start dem no dey finish am
E dey drive me crazy to see we’re really calm
Why are we calm?
Shee we no see say
Dem wan daberu
Dem wan daberu us
We just dey dey look
We just dey dey look up
Election go reach dey go start to pull stunts
Be like our mumu no dey belle full us
Dem wan daberu
Dem wan daberu us
We just dey dey look
We just dey dey look up
Since 1960 yea
We don dey complain ohh
Shee things don change so
Reason am
Reason am ayy
Reason am
E no get as you go look around you you no go vex
See everything going down we just dey regress
Go make you wan dey dey ay
Reason am
Reason am ayy
Reason am
Brotherman me I no know where this country dey go
The thing dey hala me for my body and soul
If I reason am
Oya reason am
No be anything to make banger
Wey go make the people dance
But which kind artist I go be
If I no talk about the situation
Wey dey killili killili the common man
Like how fuel be 1k for 1 litre
Fixed price no dey
Cause everyday foreign exchange
Dey humble giant of Africa
I see the price for bag of rice
My blood pressure nearly rise
And na me
Na when I start to think
How common man dey survive cause
Dem wan daberu
Dem wan daberu us
We just dey dey look
We just dey dey look up
Election go reach dey go start to pull stunts
Be like our mumu no dey belle full us
Dem wan daberu
Dem wan daberu us
We just dey dey look
We just dey dey look up
Since 1960 yea
We don dey complain ohh
Shee things don change so
Reason am
Reason am ayy
Reason am
E no get as you go look around you you no go vex
See everything going down we just dey regress
Go make you wan dey dey ay
Reason am
Reason am ayy
Reason am
Brotherman me I no know where this country dey go
The thing dey hala me for my body and soul
If I reason am
Reason am
Reason am ayy
Reason am
E no get as you go look around you you no go vex
See everything going down we just dey regress
Go make you wan dey dey ay
Reason am
Reason am ayy
Reason am
Brotherman me I no know where this country dey go
The thing dey hala me for my body and soul
If I reason am
You go start to quench if you reason am
You go start to craze if you reason am
Your body go dey shake if you reason am
Oya reason am
Reason am
One special dedication
To di Gaad from the east
Dem ah call the chosen one
Representing jah jah people of Niger area
Dung in the west land of Alkebulan
We were giants What have we become?
Ayy ai
Written by: Anueyiagu Chukwubuikem Emmanuel, Gilbert Nwaubani, Nwaka Tobiloba James
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...