album cover
Evidence
883
Music
Evidence was released on November 22, 2023 by Azuri as a part of the album Evidence - Single
album cover
Release DateNovember 22, 2023
LabelAzuri
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
OT
OT
Performer
COMPOSITION & LYRICS
OT
OT
Composer
Olushola Samuel Demilade
Olushola Samuel Demilade
Songwriter

Lyrics

If e no be peace wey man Dey find
If it was up to me I for don leave this life
But I Dey on guard I safe guard my mind
na Wetin man go chop na him man Dey find
if you work forever
And you no make this Mula
You go explain tire
Cause omo no evidence
Lagos to gbagada
Men I lace my canvas
I find the raba
no evidence
How I go find true love if my bank account don burst
I been Dey loose my life brother tell me wait on God
Na God get time na man Dey design clock
So OT no too rush every thing na turn by turn
While I’m here in flesh and blood brother make you show me love
No be say na when I’m gone you go come Dey post picture
I swear my ghost will hunt you gan
I been Dey all night nonstop
As omope I no fit run
As omoba I no fit dull
Kosomono OT lomono
The governor
Since 1984
Them 24 still I no go run
Tell them fall along
Cause I put it all on God
The only man I fear he walked on water
Na why I stand and I no fear no bagga
No be by my strength na holy power
Na God Dey run
Don’t fear any
If e no be peace wey man Dey find
If it was up to me I for don leave this life
But I Dey on guard I safe guard my mind
na Wetin man go chop na him man Dey find
if you work forever
And you no make this Mula
You go explain tire
Cause omo no evidence
Lagos to gbagada
Men I lace my canvas
I find the raba
no evidence
How I go find true love if my bank account don burst
I been Dey loose my life brother tell me wait on God
Na God get time na man Dey design clock
So OT no too rush every thing na turn by turn
Written by: OT, Olushola Samuel Demilade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...