album cover

Mufasa

4Music2023
album cover
Mufasa was released on November 3, 2023 by Azuri as a part of the album L.A.B (Love and Breakfast) - EP
ReleasedNovember 3, 2023
LabelAzuri
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Her bod go o
Go down down mufasa
pro pro pro pro
yeah yeah yeah
Just like a bird in the sky
girl you make a man feel high
She got the vibe and the body
wey dey make a man feel fly
Oh her body go oh
Go down down mufasa
Oh take it slow oh
So I hold her down me got that mufasa
She’s like a belly dancer
Mami kasa sukha
sa na she sabi fire sari fire
So I hold her down me got that mufasa
She’s like a belly dancer
Mami kasa sukha sa na
I get girl wey dey ball like papillo
Wey clean no dey do me dirty
Lowkey wey nobody ya fit know
Money no fit to buy nah
I get girl wey dey ball like papillo
Wey clean no dey do me dirty
Lowkey wey nobody ya fit know
Money no fit to buy nah
So I hold her down me got that mufasa
She’s like a belly dancer
Mami kasa sukha sa na
 she sabi fire sabi fire
So I hold her down me got that mufasa
She’s like a belly dancer
Mami kasa sukha sa na
Na she dey cater for my pillar
She ya bad she say she wanna pull up
And I’m not gon be the one breaking the rules
Shi got the realest **** so she no fit lose
They’ve been making moves
But everybody know say my baby na cruz
She get the magic menu mini mani moves
As I like you hmm
I go wife you
We go born too hmm
Her bod go o
Go down down mufasa
Trussmii
Written by: Ahmed Sagir, Asomba Chigoziem Favour, Jaypro, Ransom Onah Odubia

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...