album cover
Odoh
38
Pop
Odoh was released on December 2, 2022 by NGwide Media as a part of the album Pretty Girls Can Lie
album cover
Release DateDecember 2, 2022
LabelNGwide Media
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Prinz Muso
Prinz Muso
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Prinz Muso
Prinz Muso
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Callie Majik
Callie Majik
Producer

Lyrics

Shey your love na juju
Odoyewu I want to be your mumu
Odoyewu Wetin you want I go do
I need a clue
How this our love go be o
Odoyewu
them say your love na juju
I’m in the mood
I want to be your mumu
Nothing wey sweet pass romance o
Early Mormor or for midnight o
Shayogalor like I win match o
And I no go dey play you like Ronaldo
Odoyewu Wetin you want I go do
(Want I go do)
I need a clue
How this our love go be o
(How e go be, how e go be)
Odoyewu
them say your love na juju
I’m in the mood
I want to be your mumu
Nothing wey sweet pass romance o
Money enter say na you I know
Credit alert is a romance o
And naso our this love go be o
Shey you dey see
Odoyewu Wetin you want I go do
I need a clue
How this our love go be o
Odoyewu
them say your love na juju
I’m in the mood
I want to be your mumu
Written by: Prinz Muso
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...