album cover
Another Day
album cover
00:00
00:10
00:25
00:35
00:40
00:45
00:50
00:55
01:05
01:20
01:35
01:50
02:00
02:05
02:10
02:30
00:00
02:50
Past 7 Days
Another Day was discovered most frequently at around 20 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Just the other day with my brother man
Tell am say, "This burden fit for kill a man"
Jah, na only You wey dey understand me
Say na only music, I no get plan B
Every day I wake up is another chance
And I carry family for other hand
Tryna be a blessing to my motherland
Maybe one day they go understand this
[PreChorus]
I'm praying for more life
Every time, boy, I'm up all night
Patiently waiting for sunshine
Passion and talent all of them combine
I know it's gon' be all alright
Under the sun and my blood don rise
I'm on the road for a long long ride
End of the day, we gon pour more wine
[Chorus]
Another day and another problem
Me I no be guy wey no get conscience
Pride no dey let the man take nonsense
So many things wey I no fit forget
All of my trouble, me I never solve them
Fuck competition I don't like to contest
No be small pikin wey dey like to suck breast
If I get money, then my mind don rest
If I get money, then my mind don rest
[Verse 2]
You gotta pay me what you owe me
They no fit to control me
The struggle with a lonely single mother, if I tell you all the story
I'm steady on the coding
The matter don dey choke me
Wetin I go tell my little brothers if they ask me the story?
[PreChorus]
I'm praying for more life
Every time, boy, I'm up all night
Patiently waiting for sunshine
Passion and talent all of them combine
I know it's gon' be all alright
Under the sun and my blood don rise
I'm on the road for a long long ride
End of the day, we gon pour more wine
[Chorus]
Another day and another problem
Me I no be guy wey no get conscience
Pride no dey let the man take nonsense
So many things wey I no fit forget
All of my trouble, me I never solve them
Fuck competition I don't like to contest
No be small pikin wey dey like to suck breast
If I get money, then my mind don rest
If I get money, then my mind don rest
Written by: Alimi Oluwatobiloba Samuel, Attah Michael Ajuma, Awelewa Samuel, Otiono Miracle Ogechil
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...