album cover
More
40
Music
More was released on June 16, 2025 by Maphix, distributed by Mayvibe Limited as a part of the album More - Single
album cover
Release DateJune 16, 2025
LabelMaphix, distributed by Mayvibe Limited
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM70

Credits

PERFORMING ARTISTS
Maphix
Maphix
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chiabee Michael Pineter
Chiabee Michael Pineter
Songwriter

Lyrics

My baby me I no be bolo
But me i Dey Gbadun your color
Na only u I fit to show love
Many man deh for ur door
I don dey love since wen I dey small
Girlie for ur love me I no give up
For ur love I carry shotgun ohh
Baby our thing e just dey pain Dem ohh
Say if you want some love
Girl I fit give you More
Me I go deh for u
I fit give u More
Say if you want some love
Girl I fit to give you More
Me I go dey for u
I fit give u more
U dey make my ship capsize
Only u plenty design
If u be hotspot I go Wifi u
Cuz na you wey Dey my mind
Swear I no go fit reason my side
Oh baby
Wen u need love call on me
I go answer Dumebi
Wen I go see ur mummy
wen I go see ur Daddy babyy
Say if you want some love
Girl I fit give you More
Me I go dey for u
I fit give u More
Say if you want some love
Girlie I fit to give you More
Me I go Dey for u
I fit give u More
She\'s a baddie and she wants a ganster loving
On a daily me I give her dirty loving
My daisy Melanie she no come for Dey money
(Ohhh she no come for the money)
oh my baby wa shere
Shey na u d burst my brain
Na u I carry for mind
Girl if u leave I don die
Say if u leave I don kpai
OHHH
Say if you want some love
Girl I fit give you More
Me I go Dey for u
I fit give u More
Say if you want some love
Girl I fit to give you More
Me I go Dey for u
I fit give u more
Written by: Chiabee Michael Pineter
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...