album cover
Dakun
512
Music
Dakun was released on August 27, 2021 by Azuri as a part of the album Love Na Cruise
album cover
Release DateAugust 27, 2021
LabelAzuri
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
D-Tac
D-Tac
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Tunde Adeosun
Daniel Tunde Adeosun
Songwriter

Lyrics

Even if we fight oh
We go dey alright ye eh
Dtac oh eh
There is nothing bad man can do
Wey go take me away from you
Cause you sweet my belly like juice
Oh I love I love you girl
There is nothing bad man can say
You're the icing on top my cake
Girl you sweet my belly like juice
Oh I love I love you girl
Baby mi Dakun Da Da
I no go leave you Ja Ja
Baby even if we fight oh
We go dey alright ye eh
Dakun Da Da
I no go leave you Ja Ja
Baby even if we fight oh
We go dey alright ye eh
Girl I wan dey kiss you day and night (Muah)
You know I like it whenever you smile (Muah)
I just wanna dey there for you oh
E 'Kwe kwana K'mgbaraka
E 'Kwe kwana K'mbewe akwa
Take all my money girl
E too sure for you ooh
Too sure for you ooh
There is nothing bad man can do
Wey go take me away from you
Cause you sweet my belly like juice
Oh I love I love you girl
There is nothing bad man can say
You're the icing on top my cake
Girl you sweet my belly like juice
Oh I love I love you girl
Baby mi Dakun Da Da
I no go leave you Ja Ja
Baby even if we fight oh
We go dey alright ye eh
Dakun Da Da
I no go leave you Ja Ja
Baby even if we fight oh
We go dey alright ye eh
Eh
Dem just dey yan you all the things wey I no do
Eh Ah Make dem do normal
Olo mi le mo mi je kan ma ranju
I just want to say ah ah ah
There is nothing bad man can do
Wey go take me away from you
Cause you sweet my belly like juice
Oh I love I love you girl
There is nothing bad man can say
You're the icing on top my cake
Girl you sweet my belly like juice
Oh I love I love you girl
Baby mi Dakun Da Da
I no go leave you Ja Ja
Baby even if we fight oh
We go dey alright ye eh
Dakun Da Da
I no go leave you Ja Ja
Baby even if we fight oh
We go dey alright ye eh
Ah
Woyo
E 'Kwe kwana K'mgbaraka
E 'Kwe kwana K'mbewe akwa
Dtac lon sere lowo bayi bayi ah
Written by: Daniel Tunde Adeosun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...