album cover
Overboard
Music
Overboard was released on June 29, 2023 by Azuri as a part of the album Tsunami - EP
album cover
Release DateJune 29, 2023
LabelAzuri
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Yea yea
As the matter be like this
I take my leg from my left to my right
Before dem jugunu go start to dey trend
Before my matter na clouts for their bread
And e go bad if I no come use my head
So I carry my kala and I camp for my tent
Any bugu bugu me I don move ahead
And All this iron I dey carry with my hand
Aboi no too bunu when I put am for your head
Omo na life
No go dey vex
Many hommies turn a rat for the bread
No go disguise
Oya show me who u be
Shoot on sight if I see say u be snitch
My brodies don’t keep a count on you pigs
Wahala we still gallant for the street
U sabi say we be king for this creeks
Beast on beast we dey drive am as e be
She a good girl but she belongs to the street
Me a bad Boi and I know who I be
No go looseguard or u go take am as e dey hot
Para para u sabi say me sef I dey hot
So I tell my mans make we go our spot
oniru beach Omo na there be the spot
Fine fine kele dem full for the spot
Carry your size make u no go overboard
Carry your size make u no go overboard
Carry your size make u no go overboard
I come again Omo like a brand new day
U still dey play Omo no go near my way
Igbalode me I no dey use am play
Carry your cross
Me sef me I get my pain
My circle small I dey always double check
Boy bad Oya verify and check
I dey for dodge with og for the clutch
We dey the road we dey drive with no remorse
Omo Boi dey grind to get to where the money dey
Forget gra gra we no dey ever use the rhythm play
If na on code give me something wey I fit to take
This shit is real tell u something wey I no fit take
Sebi dem be tell u say this life say na give and take
The vibe is so big so mind the kind vibe wey u bring
If not for love normally me I no dey like peace
No play with me before me I drag u enter street
Written by: Kennedy Johnson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...