album cover
Aye (Remix)
album cover
Aye (Remix) was released on June 13, 2025 by oneplayboy as a part of the album Aye (Remix) - Single
ReleasedJune 13, 2025
Labeloneplayboy
LanguageEnglish
BPM119
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Hii playboy, hope you're good?
We just want to remind you to keep pushing harder
We love youuu
For this life them say na person wey give up fuck up
The journey long, I lock up
But I no go fit to give up
Cause I know say me I stubborn o
Person wey give up fuck up
The journey long, I lock up
But I no go fit to give up
Cause I know say me I stubborn o
I dey smoke my colorado
Na one hit song go fit make me blow
Soon I go dey for televi o
You know say me I sabi sing o
I dey drink my desperado
As I dey sing inside my studio
Soon I go dey for televi o
You know say me I sabi sing ooo
Ayele o eh, Aiye o eh
Madam shade o eh o
Ka jo ma shayo lo, eh
Ayele o eh, Aiye o eh
Madam shade o eh o
Ka jo ma shayo lo, eh
Tell me, tell me
Wetin I go do if I no make am for this life o?
Tell me, Tell me
Who go dey for me when I no dey on form o?
Make I no miss my shot o
Everything I do is on God o
Fully focused on my hustle
Fully focused on my hustle
Person wey give up fuck up
The journey long, I lock up
But I no go fit to give up
Cause I know say me I stubborn o
Person wey give up fuck up
The journey long, I lock up
But I no go fit to give up
Cause I know say me I stubborn o
I dey smoke my colorado
Na one hit song go fit make me blow
Soon I go dey for televi o
You know say me I sabi sing o
I dey drink my desperado
As I dey sing inside my studio
Soon I go dey for televi o
You know say me I sabi sing ooo
Ayele o eh, Aiye o eh
Madam shade o eh o
Ka jo ma shayo lo, eh
Ayele o eh, Aiye o eh
Madam shade o eh o
Ka jo ma shayo lo, eh
Written by: Emmanuel chukwunonso

Loading...