album cover
Climbing
1
Afro-Beat
Climbing was released on June 6, 2025 by Distributed By The Promo Boy as a part of the album Vaulting - EP
album cover
Release DateJune 6, 2025
LabelDistributed By The Promo Boy
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM77

Credits

PERFORMING ARTISTS
Elvisbarbman
Elvisbarbman
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Elijah elvis
Elijah elvis
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tuneprince
Tuneprince
Producer

Lyrics

I’m on the road
This year me I’m on the road
Na where me I wan go I’m about to go
fulfilling all my dreams and goals
Yes I deserve all I want and only God knows
Cause water e don full my eye o
Na Wetin me I want I dey Prophesy oh
 Cause oluwa don dey my side o
I’m climbing
I’ll climb
I’m climbing
I’ll climb
I’m climbing
I’ll climb
I’m climbing
I’ll climb
I’ll stand on my ten toes
Through the high and lows
Face any challenge wey dey come and watch as it goes
With the strength in my soul
And the way I hustle
I no go fit to fall oh
No go reason me
Me I dey find money
Money doesn’t even come easily
I know say e sure for me
I’m climbing
I’ll climb
I’m climbing
I’ll climb
I’m climbing
I’ll climb
I’m climbing
I’ll climb
Written by: Elijah elvis
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...