album cover
Emojis
Hip-Hop/Rap
Emojis was released on June 11, 2025 by Born Trees Family as a part of the album WAKE
album cover
AlbumWAKE
Release DateJune 11, 2025
LabelBorn Trees Family
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM80

Credits

PERFORMING ARTISTS
Efeodjuvwu Ernest Otutu
Efeodjuvwu Ernest Otutu
Harmony Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Efeodjuvwu Ernest Otutu
Efeodjuvwu Ernest Otutu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Efeodjuvwu Ernest Otutu
Efeodjuvwu Ernest Otutu
Mixing Engineer

Lyrics

Yeah
Straight to the moon
High up in my zone nor dey see real face again
Only signs
Only quotes
Emoji dey dance for my brain
Ye ye (light flexing)
Space dey call me ah
All brain dey burst now I dey see emojis emojis (emojis emojis)
All my brain dey burst now I dey see emojis emojis (emojis emojis)
All my brain burst now I don see Emoji
Mood swing na my therapy
Dem say money dey abobby
Abeg make you pay my salary
Put am for account nor dey send no emoji
If you need am make you keep am for your gallery (na your own)
I dey see space when I dey think too deep
Man dey trip I don moll like six kpoly
Red eyes like I wan press delete
Emoji waves omo nor be small trips
Gun emoji but me calm and chill
Ask me what you wanna know
Everyone got a freewill (grrraaaaa)
Laugh emojis when the haters hate
See the flex with the dollar bill
Moon face looking down omo no chill
She send the tongue now she wanna taste
Emojis emojis
All my brain dey burst now I dey see emojis emojis (emojis emojis)
All my brain done burst I done see emoji
High state I dey test me soul
Ghost Mode I dey check the app them still dey scroll
She send love emoji
I dey lose control
And I type lol but my mind he dey hold
Upside down face make I pause that goal
Now my vibe dey on top
They like what the cold
Steady thumps up
But Heart so cold
But I still dey shine like white on a gold
(I see my face floating in the air like a spirit laugh emoji omo he dey wink he dey wink ye ye ye)
(I see my face floating in the air like a spirit laugh emoji omo he dey wink he dey wink ye ye ye)
Written by: Efeodjuvwu Ernest Otutu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...