album cover
ENERGY
album cover
ENERGY was released on June 22, 2025 by ~A.D.G as a part of the album ENERGY/WNS - Single
June 22, 2025
Label~A.D.G
LanguageEnglish
BPM184
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Energy no Dey dull for this side
Say na God wey Dey give me the chance to deliver
Energy Ó ti pọ' no be walk we go run
We go Dey on track 100 metres
See my enemies shaking their heads
Dem go know say na one of a kind wey dem see pass
Anybody wey fit to Dey talk but to walk all the talk
Dem go tear all their slippers
Energy I go bring am
Say my boys no go shiver
We go hit am
Na his grace wey Dey show far
For my life I go show am
Say I no cast
Where the soilders for command
Cause na spiritual war we Dey fight for the frontline
22 for the spotlight
From the trenches we start am thank God say we survived
Fímílẹ' make I Dey on my own pace
Energy no Dey dull when we showcase
If I talk all the demons go locate
Dem go scatter their heads cause I show face
From the ground to the top I Dey Lókè
See the gbedu Dey bounce for the whole place
For my matter Dey wan be advocate
But na God wey Dey carry the whole case
Make I Dey vex for who go pass me
No be that kind of person I be
Say na the matter Dey bombard me
I leave it to God make I confess it
Confess it
Confess my sins
I go radio then I go broadcast it
Make I put am to bed put am for deep sleep
She wonder say why we no Dey party
Dey party
Dey party Dey pa
Dey party Dey pa
Dey party Dey pa
Dey party oo
Dey party Dey pa
Dey party Dey pa
Dey party Dey pa
Dey party Dey
20 more dem
Ko si problem
If we lock heads
We go chop them
442 we go carry the offense
I go consider put am for budget
See the vibe nobody fit too forget
E sure for me say na my God wey go come first
I no send anybody wey complex
If you wan Dey para no do am like contest
He Dey shield like a fender
Standard defender
Sweet like a tender
Sweet for my taste
Drop when I enter
Demons surrender
Savage avengers
No be today
Dem Dey giving me attitude
I no send anyone of a magnitude
Shey na latitude Abi attitude
Nevertheless I go show for my gratitude
Blessings in multitudes
He Dey shield like a fender
Standard defender
Sweet like a tender
Sweet for my taste
Drop when I enter
Demons surrender
Savage avengers
No be today
He Dey shield like a fender
Standard defender
Sweet like a tender
Sweet for my taste
Drop when I enter
Demons surrender
Savage avengers
No be today
I say no be today
Energy energy energy energy
Energy energy energy oo
Energy energy energy energy
Energy energy energy oo
Energy energy energy energy
Energy energy energy oo
Energy energy energy energy
Energy energy energy oo
Written by: Folarin Adeogun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...