album cover
Thief (Never)
11
Afro-Beat
Thief (Never) was released on June 20, 2025 by Plutan Management as a part of the album Thief (Never) - Single
album cover
Release DateJune 20, 2025
LabelPlutan Management
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Judith Ifunanya Anoliefo
Judith Ifunanya Anoliefo
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Judith Ifunanya Anoliefo
Judith Ifunanya Anoliefo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Elvis Obiora Amunike
Elvis Obiora Amunike
Producer

Lyrics

Ah ah ah
Yeah yeah yeah
Na na na
They say love is blind
But I dey see you for night
You carry lighter for hand
Looking for who to kumbayaya kumbayaya
All the girls dem follow you
For my yard dem know you
Oh lenu
You dey pretend but na you be thief (be thief)
Temu romeo wetin be this (be this)
I no know wetin you do me so (I no know)
Shey you wan be together
Gi n'onye kwanu forever (oh yeah yeah)
Never never never will I love again
Never never never will I love again
Never never never will I love again
Love again (oh yeah yeah)
Criminally you bad
Emotionally you lack
Confuse me na my fault
You want to turn me to salt
But I ain't turning back no more (no more no more)
I no go die die too
Oh lenu
You dey pretend but na you be thief (be thief)
Temu romeo wetin be this (be this)
I no know wetin you do me so (I know no)
Shey you wan be together
Gi n'onye kwanu forever (ah yeah yeah)
Never never never will I love again
Never never never will I love again
Never never never will I love again
Lover
They say love is blind
But I dey see you for night
You carry lighter for hand
Looking for who to kumbayaya
Kumbayaya
Na na na
Aiiii
Written by: Judith Ifunanya Anoliefo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...