album cover
Militant
268
Afro-Beat
Militant was released on July 11, 2025 by STB Entertainment as a part of the album Beautiful Crisis
album cover
Release DateJuly 11, 2025
LabelSTB Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM139

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lucid
Lucid
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victor Barnabas Nanribetmun
Victor Barnabas Nanribetmun
Songwriter

Lyrics

[Verse 1]
I was tryna keep in touch when I wasn't making much
I know dem call me such and such
Still I solid
I pay mind only if I'm involved
If e no be so Ion give a fuck
Money money money talk
I like the topic
Discuss it
[PreChorus]
This job o can u work it
Wetin I see I confirm
My world o can u rock it
Militant Lu in a jungle
Na where I come from make I humble
Monkey work and him chop
Jeje no need to disturb
[Chorus]
Milli milli o
Billi billi o
Play with my money u silly silly o
E nah fit be bye gone
E nah fit be bye gone
Milli milli o
Billi billi o
Make e no long gimme gimme o
E nah fit be bye gone
E nah fit be bye gone haa
[Verse 2]
Where did it go
How did It go
Where u dey see flow
They wanna know
But them na fit know
Long time I been on my road
Many Many stories untold
Lulu I never folded
[Bridge]
Remember that I told them
They just didn't believe
Hate on a **** like say I owe them
They behave annoyingly
Over anything
Ur matter no fit dey worry me
[PreChorus]
I'll fuck a **** up accordingly
Discuss it
This job o can u work it
Wetin I see I confirm
My world o can u rock it
Militant Lu in a jungle
Na where I come from make I humble
Monkey work and him chop
Jeje no need to disturb
[Chorus]
Milli milli o
Billi billi o
Play with my money u silly silly o
E nah fit be bye gone
E nah fit be bye gone haa
Milli milli o
Billi billi o
Make e no long gimme gimme o
E nah fit be bye gone
E nah fit be bye gone haa
Written by: Victor Barnabas Nanribetmun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...