album cover
Soft life
1
Afro-Beat
Soft life was released on June 15, 2025 by CLE as a part of the album Soft life - Single
album cover
Release DateJune 15, 2025
LabelCLE
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
Promise
Promise
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Joseph Oyeniyi
Joseph Oyeniyi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
P.O.F.
P.O.F.
Producer

Lyrics

Make una snap me well
Na me be omo ologo
Mona lisa with the photo
Feel the swag feel the pose oh
As you see I'm cool but I'm not without choco
Reason am on a slow mo, (On the go)
Fill the gap , fill the puzzle (On the low)
Dem dey wait for result
Wetin go show say we hustle and show say we no joke
You can put on the blame on me like Akon if I no get money
Money no buy happiness but ailowo lowo ,ibanuje mani
Soft life tamaa lo jejeje
Kinkuro tan legbe jegede
Bin shey fun won Kam ma jej je je
Eni binu wa Loma te te te
Yeah, soft life like a baby's butt
Wonloju ogun laye me I no get gun
I just wanna live my life and dey catch fun
Omo, I go stake all I got I go use coupon
Cos wetin man dey face deep gan
I just wanna live my life pelu ease gan
(I just wanna live a soft life)
I dey find money, some dey find mokole
The sure odds je ka Maa kowo le
Dance to my tune like you be Poco Lee
Gbe gbe gbe gbe, gbese re Kanto ge
Soft life , no drama, no gbege, no yawa
That kind thing wey go make Larry go gaga
No stress, sound health, igbadun ka gbo daada
Awon tanba je Lara Kan ma yo daa daa
Yeah, nothing comes easy
I'm grinding hard for my cheese
Mhen, Its hot in Lasgidi
Kosowo kosi aponle in my city
Ani kogbagidi, olowo lon ra titi
Make I ball like Man city sweet life like candy stick seal deals in one minute
Make am xup Ubangiji
Na too much knowledge dey cause headache
Niggi so much money go burst their brain
Uh uh uh wee
Uh uh uh wee
Uh uh uh wee
I just wanna live a soft life
Yeah, soft life like a baby's butt
Wonloju ogun laye me I no get gun
I just wanna live my life and dey catch fun
Omo, I go stake all I got I go use coupon
Cos wetin man dey face deep gan
I just wanna live my life pelu ease gan
(I just wanna live a soft life)
Written by: Joseph Oyeniyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...