album cover
Hustle
5
Music
Hustle was released on July 25, 2025 by T.C.M.R as a part of the album Hustle - Single
album cover
Release DateJuly 25, 2025
LabelT.C.M.R
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Aje Billz
Aje Billz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Aje Billz
Aje Billz
Songwriter
Ikenna Kelvin Achogbue
Ikenna Kelvin Achogbue
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mix god
Mix god
Mixing Engineer
Felix sabi Naq
Felix sabi Naq
Producer

Lyrics

Many men
Many friends
I get a lot way done show me pain
Dem no give me bread
Some of them wan use my head
Before I give you money
You go enter bed (You go enter bed)
Plenty plenty
Doing's for here
Plenty plenty
Show case for there
As I sit down
Dem no fit change my life no no
Bouncing in my Jordan
Dem no fit quench my life yeah
Life is all about the money
Uhh uhh
Chasing Money on a sunny day... aaay
Gradually gradually
Gradually boy getting this fame
Paadi mi hustle pa
Make dem no use you pa
Guy ti gbera pa
Even na money matter ahhh
Paadi mi hustle pa
Make dem no use you pa
Guy ti gbera pa
Even na money matter ahhh
Ororo dey my head
I can not come kill myself
Making money with my sweat
Ororo dey my head
I can not come kill myself
Making money with my sweat
Ohh no yeah yeah
From Egbeda to island
Making money is a lifestyle
Let nobody tell me
Shi shi shi shi shi
Me I no wan hear them
Shi shi shi shi shi
Plenty plenty
Doing's for here
Plenty plenty
Show case for there
As I sit down
Them no fit change my life (no no)
Bouncing in my Jordan
Them no fit quench my life yeah
As I sit down
Them no fit change my life (no no)
Bouncing in my Jordan
Them no fit quench my life yeah
Life is all about the money
Uhh uhh
Chasing Money on a sunny day... ayy
Gradually gradually
Gradually boy getting this fame
Written by: Aje Billz, Ikenna Kelvin Achogbue
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...