album cover
Billing
986
Afro-Beat
Billing was released on July 31, 2025 by PG Records / ONErpm as a part of the album New Light - EP
album cover
Release DateJuly 31, 2025
LabelPG Records / ONErpm
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Modola
Modola
Performer
Peter Odion Igbede
Peter Odion Igbede
Saxophone
COMPOSITION & LYRICS
Temidola Humanroot
Temidola Humanroot
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Damilola Adenipekun Alonge
Damilola Adenipekun Alonge
Producer

Lyrics

C\'est moi Modola
Standing ovation for omo ologo
Make I take dem go
where dem no know
Pack money put am for my motor
Make we pamukutu Lori calypso
and Na me wey they lead them dey follow
la hotti , la fresh , Na my combo!
Na owo, na owo Eyan P Black
ni mo ba to
And if you put body you go cack ooh
Wether na night or na day time
Making my money I no dey waste
Na money dey ginger
You just dey wyne your waist
No go break spine
E no go look your face e dey look mine
You go con dey wonder
Bobo you gat me thinking
You gat me thinking oooh eeeh
Shey you no go japa
If I nack you billing ooh
On a full speed!
(Aye lo we no stopping)
Eja Sushi!
(Gba one shotti no doll me!)
Omo to dun
(Omo shan omo gbayi)
Kilon happen?
(Idan gan gan what\'s popping)
I know you want me
(I know that I am so sexy)
I’m on a 10 g
(Connection girl I’m flying)
And what dey saying
(Kilonso? I no worry)
Stop playing
(Telonlo o **** mi)
Come pump my tire like a forga
Baby wa Gbemi trabayeee
No come dey form
no dey buga oh buga ooh
Coz me o male saye yee
You can’t take my confidence
Some acting real but dem all pretend
I think it’s evident
Everything we do get consequence
Emi ode kin fo fenikeni
Ma fi steeze and composure killie person
And I go make am o it’s certains
Said I go make am o it’s certain
Bobo you gat me thinking
You gat me thinking oooh eeeh
Shey you no go japa
If I nack you billing ooh eeeh
On a full speed!
(Aye lo we no stopping)
Eja Sushi!
(Gba one shotti no doll me!)
Omo to dun
(Omo shan omo gbayi)
Kilon happen?
(Idan gan gan what\'s popping)
I know you want me
(I know that I am so sexy)
I’m on a 10 g
(Connection girl I’m flying)
And what dey saying
(Kilonso? I no worry)
Stop playing
(Telonlo o ni*** mi)
Written by: Temidola Humanroot
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...