album cover
Only You
Afro-Beat
Only You was released on July 9, 2025 by Fameciti Records as a part of the album Only You - Single
album cover
Release DateJuly 9, 2025
LabelFameciti Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ghazo
Ghazo
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Agozie Nwako
Agozie Nwako
Songwriter

Lyrics

Wetin man wan do
Wetin you go do when you jam billing
What if you want to
Chase her you must to chest all the fundings
What's really popping
I don't understand what's really going on
Focused on cash out
Nobody really send you & your papa
Omo the shawdy want to kill me
She just dey bill me up & down
Say wetin i start must to finish
Buh you know this no be the plan
Them no dey like it genuine
She wants to drain me for real
I swear na billing upon bills
She go dey kaku all my drips
I just wanna kolonbi you
Kolonbi you
Kolonbi you
I just been dey find only you
Find only you
Kolonbi you
I just wanna kolonbi you
Kolonbi you
Kolonbi you
I just been dey find only you
Only you
Find only you
Only you
Kolonbi you
You put your money
Where your mouth is
That girl you fancy
Wey you dey form mr romantic
You know your pocket must to heavy
Dey no dey telli person
Until expenses reach
If you dey pursue dog for cheat
E go be like say you want to eat
Omo the shawdy want to kill me
She just dey bill me up & down
Say wetin i start must to finish
Buh you know this no be the plan
Them no dey like it genuine
She wants to drain me for real
I swear na billing upon bills
She go dey kaku all my drips
I just wanna kolonbi you
Kolonbi you
Kolonbi you
I just been dey find only you
Only you
Find only you
Only
Kolonbi you
Kolo kolo kolonbi you
Kolonbi you kolonbi you
Oh
Only you
Only you
Only you
Written by: Agozie Nwako
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...