album cover
TOWN BOY.
891
Afro-Beat
TOWN BOY. was released on July 30, 2025 by Hustle 360 LTD. as a part of the album TOWN BOY. - Single
album cover
Release DateJuly 30, 2025
LabelHustle 360 LTD.
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM179

Credits

PERFORMING ARTISTS
ajofé.
ajofé.
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adukwu Samuel Atadoga
Adukwu Samuel Atadoga
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
TNIA
TNIA
Producer
Focus Ramon
Focus Ramon
Mixing Engineer
Gerhard Westphalen
Gerhard Westphalen
Mastering Engineer
O7 the Drummer.
O7 the Drummer.
Engineer

Lyrics

Onye ne wa ba
Behead that **** wey wan dey para
Give men kokoma dem just dey manya
**** **** oh my **** I jakpa
Shey mugbana?
Everywhere marama
Me and my homies we just dey mara
Broda me love you Nelson Mandela
Area no scatter my men dem ya kpa
Nothing dey wamba
Na Mc Swagger be dat **** water shele my eyes
Oh my broda body was on fire
Boda wey dey shark like fish for water
My heady wan scatter
Ken Saro Wiwa another **** wey no dey taya
Ihaza dat year plenty kaluba
Obodo na area
Nsogbu for men for the area
No go cause wahala pass malaria
No go let Coaty choke the area
Cast material
Man go show for area
Nsogbu for men for the area
No go cause wahala pass malaria
No go let Coaty choke the area
Cast material
Tinini tanana biko biko
My Caro dey para for inside air con
Angelina shele water migwo she gone
Halimatu kolo mental she sef see gan
Onye nwanyi biko
Gimme life biko
Onigbogbo ni gbobo na my **** eff up
I'm a son of the soil and my papa na kpaleko
Gbosa!!! Obodo e bi gwe nu mo
Obodo na area
Nsogbu for men for the area
No go cause wahala pass malaria
No go let Coatie choke the area
Cast material
Man go show for area
Nsogbu for men for the area
No go cause wahala pass malaria
No go let Coatie choke the area
Cast material
Obodo na area
Nsogbu for men for the area
No go cause wahala pass malaria
No go let Coatie choke the area
Cast material
Man go show for area
Nsogbu for men for the area
No go cause wahala pass malaria
No go let Coatie choke the area
Cast material
Written by: Adukwu Samuel Atadoga
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...