album cover
First day para
Music
First day para was released on June 21, 2025 by 26Cloud as a part of the album First day para - Single
album cover
Release DateJune 21, 2025
Label26Cloud
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM190

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
26Cloud
26Cloud
Performer
Michael lugar
Michael lugar
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
okechukwu godwill
okechukwu godwill
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
okechukwu godwill
okechukwu godwill
Recording Engineer

Lyrics

Tell me what's that
Light fake, love scarce, trust na trap
Mia know your fear, dribble dem go lokoja with my gear
But you know say I don Morse my dealer
Next week the song go premiere no be laliga
From osapa London I don enter bariga
Gradually gradually the boy is getting bigger
You dey show love when you dey on tramadol
Make I load am well well I get ground nut
Na blog post you read ? Dem don put am salt
Na me be the one and my dadashika long
I go pay the price sell her soul for my song
Power dey the hand of the man wey hold the gun
Mia just Smile to the bank thinking say everything go end with a dance
The Lamba no clear but the pounding go bounce
I dey unannounced before e go late I don set my pass
Hold me o make she hold me o
She dey rock my shirt like she be my OG
Nothing dem no tell me o
Marijuana, speeding kilometres
Plenty plenty
Sacrimito too much italawa
Oya Take vanilla take vanilla take vani take vani take vanilla
Oya Take vanilla take vanilla take vani take vani take vanilla O
I no fit para for you I no fit para for you I no fit para I no fit para I no fit para for for you
Make you feel among come dey sip my ballarmo (Back up) Ehe
I go stay strong and I no dey dialogue ( back up ) ehe
I no pick call she don gerrit anymore
( back up )
When I don charge and gangster don stand ( back up ) !!!
Stay true if I go sign this contract
The clear vision show and I see the contrast
Make I still explain how you dey important
For my mind you know this one no dey cast and mia just dey go oh
And I know the reason I just dey dey carry myself and I just want dey flow oh
Fly free like an eage
Fly free like an eagle
Cause I no dey reason anything this people just dey talk
Talk talk
And the people just dey talk talk talk
Oya Take vanilla take vanilla take vani take vani take vanilla
Oya Take vanilla take vanilla take vani take vani take vanilla O
I no fit para for you I no fit para for you I no fit para I no fit para I no fit para for for you
Written by: okechukwu godwill
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...