album cover
Distress
209
Music
Distress was released on June 25, 2025 by Independent as a part of the album Distress - Single
album cover
Release DateJune 25, 2025
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM72

Credits

PERFORMING ARTISTS
IIMAGE
IIMAGE
Performer
Ekanem Judah Edet
Ekanem Judah Edet
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ekanem Judah Edet
Ekanem Judah Edet
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
David Oiwona Ejila
David Oiwona Ejila
Producer

Lyrics

Kor kor kor kor kor kor
Everybody dey turn
Uh nuh turn uh nuh
There's nobody to run up on
E be only my tears wey dey run along
As Family dey call
My jiggy dey call
Even enemy go call call call
But I no go foh
I go always turn up always turn up on GOD
Lowkey all of them don dey notice
Me coming
Heavily on a lowkey
We go dey we go trabaye oh
People dey we go shalaye
Dem go dey dem go shout Mogbe oh
Mogbe oh
Mogbe oh uh nuh
Mentally stressed
Emotionally dead
What's my offence
Kini mo tí sé
Mentally stressed
Emotionally dead
Tell me who I offend
Make I go start dey beg
Hold on Hold on
Remember then when dem no love
So many things me I no foh
On GOD we go jelo (Jelo on GOD)
But now but now omo right now
Everything dey try to pull a man down
But anyways
Me I stick to ability
Stay on GOD till eternity
Devoted to divinity
Sability till infinity yah
Cannabis sativa ah
Rozay Rozay
Nine bottles on the line
Rigmaroler ah
Mentally stressed
Emotionally dead
What's my offence
Kini mo tí sé
Mentally stressed
Emotionally dead
Tell me who I offend
Make I go start dey beg
Mentally stressed
Emotionally dead
What's my offence
Kini mo tí sé
Mentally stressed
Emotionally dead
Tell me who I offend
Make I go start dey beg
Written by: Ekanem Judah Edet
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...