album cover
Always Active
9
Music
Always Active was released on June 27, 2025 by Azuri as a part of the album Break Out
album cover
Release DateJune 27, 2025
LabelAzuri
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Credits

PERFORMING ARTISTS
Boysarie
Boysarie
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Boysarie
Boysarie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jayfred the beat wizard
Jayfred the beat wizard
Producer

Lyrics

Woke up on the street
I been chasing all my dream
Life can be mean
My guy sabi all the film
All the shennking I receive
All the people wey I deceive
Sometimes man go sin
Na benjamin I Dey seek aaha
High view high view
Like Michael Jackson breakthrough
I swear life go make you humble
Struggle hard like royal rumble
High view high view
Like Michael Jackson I breakthrough
Sometimes life go bring you struggles
Better wise make you no fumble
Igba Mowa lomode
Mode timo kon sere
Mode timo paiye le
Always active I'm awake
Igba Mowa lomode
Mode timo kon sere
Mode timo paiye le
Always active I'm awake
Lasu lon ti ja mi pe ppl no be play
No be everything eye see man go say
Reason am wella you know what is at stake
Street life no be child's play
Ot mi loti mi baba Dakun duro timi
Make my IQ no go kill me
Energy me make he no go fail me rara
Igba Mowa lomode
Mode timo kon sere
Mode timo paiye le
Always active I'm awake
Igba Mowa lomode
Mode timo kon sere
Mode timo paiye le
Always active I'm awake
Ejo elejo ma ro
Won Lawa ni last yaro
Ori sa la la ba ro
Last last na dem borrow
Before dem fit denge pose
Dem wan know our parol
Lexus legbe camaro
Omolomo laarin ero
Who no go no go know
Awon sha Lon ma ru po
Teniola maa sun oo
Igba Mowa lomode
Mode timo kon sere
Mode timo paiye le
Always active I'm awake
Igba Mowa lomode
Mode timo kon sere
Mode timo paiye le
Always active I'm awake
Written by: Boysarie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...