album cover
i2SABI
album cover
i2SABI was released on July 17, 2025 by Never Stop Elevating LLC under Exclusive License to emPawa Africa Music Services Limited as a part of the album 444PLAY - EP
July 17, 2025
LabelNever Stop Elevating LLC under Exclusive License to emPawa Africa Music Services Limited
LanguageEnglish
BPM127
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
I too sabi that's my problem
I too sabi that's my problem
I too sabi that's my problem
Pro pro problem
That’s my problem
Sa sa sabi that's my problem
I too sabi that's my problem
I too sabi that's my problem
Pro pro problem
[Verse 1]
Since five
I dey vibe
When dem born me
I no cry
I just dey said
"Give me bread"
Let’s make money
We’ll be fine
Make I dey cheesed up
I dey guide
And Oluwa dey provide
Bad bitches for my pool side
I pour some for the people wey kpai
I no fit live forever
So me I don surrender
I buy my bitch whatever
Na she be Cinderella
Ferrari Bentayga and new Balenciaga
She must get am
I dey pet am
I dey pet am
I dey pet am
Like I dey pet am
[Chorus]
I too sabi that's my problem
I too sabi that's my problem
I too sabi that's my problem
Pro pro problem
That’s my problem
Oversabi that’s my problem
Oversabi that’s my problem
Oversabi that’s my problem
Pro pro problem
That’s my problem
[Verse 2]
Oversabi na my p
I dey with my G
We planning on getting the cheese
No slogodo for this party
Roll my J, backwood or rizz
On seat available for peace
Wetin dey sup dem wan dey whine me
Na follow come e dey body
Ahh o ṣe
Unbelievers must to obey
Two bad B’s for my locay
We dey win dem home and away
Ahh o ṣe
O.B.O ọmọ see gobe
Freezing blame it on my chain
Rich forever like Rozay
[Verse 3]
I no fit live forever
So me I don surrender
I buy my bitch whatever
Na she be Cinderella
Ferrari Bentayga and new Balanciaga
She must get am
I dey pet am
I dey pet am
I dey pet am
Like I dey pet am
[Chorus]
I too sabi that's my problem
I too sabi that's my problem
I too sabi that's my problem
Pro pro problem
That’s my problem
Oversabi that’s my problem
Oversabi that’s my problem
Oversabi that’s my problem
Pro pro problem
That’s my problem
Written by: Jeremiah Chukwuebuka Anike, Oluwadamilola Adedolapo Aminu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...