album cover
Marina
39
Afro-Beat
Marina was released on August 7, 2025 by RHYTHM X as a part of the album Marina - Single
album cover
Release DateAugust 7, 2025
LabelRHYTHM X
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
Natureboii
Natureboii
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Najeem adebayo
Najeem adebayo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Strings Beat
Strings Beat
Producer

Lyrics

Girl your body do me one kain
Haven't seen you in a long time
Baby girl are you online?
If na FaceTime,girl I don't mind
Shey na pounds sterling abi naira
Tell me what you want kilo fe ra
Don't your play me arsene wenger
Na me get the Beamer,no be rental
My bambila
She Dey high pass cocaina (cocaina)
My Yarinya
Pretty fine girl from Marina
You sabi am?
I sabi am
Same girl wey I for marry na
Josephina
I Dey feel am
No trespassing what you want from me
Do the dutty whine make you move for me
Rhythm and blues emi lon korin
Don't you go funny, abi o ti yo gan ni?
No long cap no ajasco
Me I get cash inna mi bank o
She be number one she be my Capone
She be my queen she's my backbone
You've been running through my mind no be relay
I'll be loving you girl everyday
Look into my eyes I no be uche
Kinta kunte, tell me who deeyy
Shey na pounds sterling abi naira
Tell me what you want kilo fe ra
Na you be my keeper Pepe Reina
Na me get the Beamer no be rental
My bambila
She Dey high pass cocaina (cocaina)
My Yarinya
Pretty fine girl from Marina
You sabi am?
I sabi am
Same girl wey I for marry na
Josephina
I Dey feel am
I Dey feel am
You sabi ahhmm
Natureboii pon this
You sabi am ahh ah
Written by: Najeem adebayo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...