album cover
Gbona
2
Music
Gbona was released on May 10, 2024 by Big Yoda Entertainment as a part of the album Losses to Lessons - EP
album cover
Release DateMay 10, 2024
LabelBig Yoda Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Taurine TH
Taurine TH
Performer
Ayodotun Ayorinde
Ayodotun Ayorinde
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayodotun Ayorinde
Ayodotun Ayorinde
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Veck
Veck
Recording Engineer

Lyrics

Yeah yeah
Taurine on this one
Yeah yeah yeah yeah
All the teachers way knack me for head
Because book e no enter my sense
If i talk truth dem go say i dey bé
Wetin this one wan dey yan me here
I live my life i no send anybody
I no dey waste my time for who no love me
Never forget person way dey stretch their hands
Anytime when you feeling so down
Every time way dem see me dem frown
Puff one puff two you go smile
If dem deport you no go land
No dey press my button when am high
But i stand tall like a standing fan
No go think i dey jorgor
Gimme bad vibes i go blow you out
Shey you wan know as i take do am
Turn by turn is this life no go lose guard
Blessings shall fall like rain
No go stay inside dey play
Better come outside dey pray
Blessings way dey gbona gbona gbona
Make e dey fall on me
Make i dey warm body me
I just wan make money
Blessings way dey gbona gbona gbona
Make e dey fall on me
Make i dey warm body me
I just wan make money
Take away my cry take away my sorrow
Dey on my grind i no live on borrow
Shey you wan dey jonze me I no dey on colos
I no be newcomer but i dey on own
Fuck all my foes i no dey on my end
What can i lose i no dey on my bad
Dem no disturb when i suffer bread
But discuss when am getting the bag
Make hays while sunshines
No go sleep when the sun rise
Open eyes make see light
Just relax cos is alright
Blessings way dey gbona gbona gbona
Make e dey fall on me
Make i dey warm body me
I just wan make money
Blessings way dey gbona gbona gbona
Make e dey fall on me
Make i dey warm body me
I just wan make money
Blessings way dey gbona gbona gbona
Make e dey fall on me
Make i dey warm body me
I just wan make money
Blessings way dey gbona gbona gbona
Make e dey fall on me
Make i dey warm body me
I just wan make money
Gbona Gbona Gbona
Make e dey fall on me I just wan make money
Written by: Ayodotun Ayorinde
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...