album cover
Radar
39
Music
Radar was released on July 25, 2025 by Tri-point Entertainment Ltd as a part of the album The Real Jainy - EP
album cover
Release DateJuly 25, 2025
LabelTri-point Entertainment Ltd
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jainy
Jainy
Performer
Jaysynths
Jaysynths
Keyboards
COMPOSITION & LYRICS
Jainy Offei
Jainy Offei
Composer
Abdulsalam Oke
Abdulsalam Oke
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jaysynths
Jaysynths
Producer

Lyrics

Be like say you don Dey mad o
All the loud you take
You don Dey high o
Comot body
Me I’m fly no cap o
For this life and next, I go Shayo
Do me well o
If I see you I’ll do you well o
If you see me just Dey mellow
Heaven is the goal it’s not hell o
Oh oh
It’s on my radar
Yes it’s been on my radar
Make you no Dey follow waste time arhnnn…(sounds)
Eh eh
Ogbeni calm down
Be like say you no be standard o
Ah ogbeni calm down
Wetin you say
If i show the way
I go dey need to see some paper for me to go away
I tell you say
If i show you the thing o
I go need to hear some alerts for me to go away
Make you dide, make you strike a new pose
Make you behave, no go so sosokuso
You tell me say I no go make am o
But see me now I Dey drive lambo
Scatter the club when i pay for their shots
Make you sit down, make you kumbasa
Make you follow me Bumper to bumper
From sunrise to sundown
 
Oh oh
It’s on my radar
Yes it’s been on my radar
Make you no Dey follow waste time arhnnn…(sounds)
Eh eh
Ogbeni calm down
Be like say you no be standard o
Ah ogbeni calm down
Wetin you say
If i show the way
I go dey need to see some paper for me to go away
I tell you say
If i show you the thing
I go need to hear some alerts for me to go away
Written by: Abdulsalam Oke, Jainy Offei
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...