album cover
Pakali
8
Afro-Beat
Pakali was released on July 29, 2025 by Dãmzy as a part of the album On Soft - EP
album cover
Release DateJuly 29, 2025
LabelDãmzy
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dãmzy
Dãmzy
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Elijah Divine
Elijah Divine
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
ProducerXtn
ProducerXtn
Producer

Lyrics

Nai do like unakerun
Wahala
Elon mucks format
We dey pack am (paka pakali)
Scra for the block make we cash out
Big man level we don start am
Ball for the street no cap we go gast am
Are you active? (Am fully active)
Cana for my hand I Dey float my mind
Mama don drop I wire your babe
She dey my yard, she no wan go lately
Poof and get high
I dey roll my loud
Wahala dey town
But we dey short down
Banger for banger no time to formble
If you wan play you better stay humble
Poof and get high
I dey roll my loud
Wahala dey town
But we dey short down
Banger for banger no time to formble
If you wan play you better stay humble
Stubborn pikin way dem born give thief
Everywhere choke I Dey give dem the grief
Dey wan check me but I sharp like chief
Casala boast if you move we bief
Stubborn pikin way dem born give thief
Everywhere choke I Dey give dem the grief
Dey wan check me but I sharp like chief
Casala boast If you move we bief
Street smart boy
I dey move with sense
Even for sleep
I dey guide my ends
I no too talk I Dey speak on code
Pressure full ground
But I still dey hold
See my guy then dey para for cash
One wire enter we go blow like flash
Dem no dey help na why we Dey gah (gah gah)
Turn Elon mucks we go launch am back
Elon mucks format
We dey pack am (paka pakali)
Scra for the block make we cash out
Big man level we don start am
Ball for the street no cap we go gast am
Are you active? (Am fully active)
Cana for my hand I Dey float my mind
Mama don drop I wire your babe
She dey my yard, she no wan go lately
Stubborn pikin way dem born give thief
Everywhere choke I Dey give dem the grief
Dey wan check me but I sharp like chief
Casala boast if you move we bief
Stubborn pikin way dem born give thief
Everywhere choke I Dey give dem the grief
Dey wan check me but I sharp like chief
Casala boast if you move we bief
Written by: Elijah Divine
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...