album cover
Update
688
Hip-Hop/Rap
Update was released on July 28, 2025 by Joshua Kaze as a part of the album Update - Single
album cover
Release DateJuly 28, 2025
LabelJoshua Kaze
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM75

Credits

PERFORMING ARTISTS
Joshua Kaze
Joshua Kaze
Performer
Kayode Talabi
Kayode Talabi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kayode Talabi
Kayode Talabi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Kayode Talabi
Kayode Talabi
Producer

Lyrics

I get back home everytime late at night
Wetin I dey see with my eyes
I dey put two by two together make I survive
By 10pm I dey outside
I dey find update but e be like nobody send me for this cabal
Wey go help somebody drop rate
If I no hustle I no go chop cake
This life e no nice to men at all but I will not faze
Na everytime I dey calculate
How all the seed I don plant e go germinate
Girl wey no wan get patience,I go terminate
No worry,my account balance don dey motivate me
Motivate me
On top my money you underrate me
When I waka comot I dey try maintain my lane
If you bill me you no go see my profile picture again (sharp!)
I no be that kind person wey go see update and I go con dey
Hide am from my guys
Na we gather dey when shawarma surplus and pizza
Even during garri and rice
E no go make sense make all of us dey low and na only
One person be like e high
Nobody go enter maruwa when e be like one person
Get private jet to fly
I must play
Even when life dey cut me cane
I no go depress because I know there's good and bad days and na one I gazz dey
Child's play
Child's
She said she wanna come and play
I don lock my wardrobe make she no go thief my polo for overnight stay
I may... tell
(Artiste~Producer Skit)
I Dey get enemies cuz I do my best to hustle
Dem dey think say na for competition but I wan buy muscle
So that rain no go dey beat my mama
And I go dey find umbrella because I never get enough raba to purchase better car
No be to dey buga for the people I dey hustle but the family to get account balance wey go dey bubble so that everybody go later forget about their struggle but to get that kind of money no go easy but I no go give up!
Written by: Kayode Talabi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...