album cover
Nazareth
album cover
Nazareth was released on August 1, 2025 by Lamb Culture Collective as a part of the album Nazareth - Single
ReleasedAugust 1, 2025
LabelLamb Culture Collective
LanguageEnglish
BPM139
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

They been treat us like nazareth say wetin good go fit comot
God stepped inna the building now landlord sef no dey domot
I lost my job some years ago now guess who is the CEO
But only God takes the credit o credit o
How you dey do am (Na God)
How you dey run am (Na God)
How you dey do am (Na God)
How you dey run am (Na God)
How you dey do am (Na God)
How you dey run am (Na God)
How you dey do am (Na God)
How you dey run am (Na God)
They be calling me, asking me wetin gon
You don see person wey fail wey be say dey with God
Nothing dey wey go make me carry my load of course
I dey cast am cast am of course
Too bad, too bad you go need to try again
Too bad, too bad you go try but fail again
Too bad, too bad you go need to try again
Too bad, too bad you go try but fail again
They been treat us like nazareth say wetin good go fit comot
God stepped inna the building now landlord sef no dey domot
I lost my job some years ago now guess who is the CEO
But only God takes the credit o credit o
How you dey do am (Na God)
How you dey run am (Na God)
How you dey do am (Na God)
How you dey run am (Na God)
How you dey do am (Na God)
How you dey run am (Na God)
How you dey do am (Na God)
How you dey run am (Na God)
Too bad, too bad you go need to try again
Too bad, too bad you go try but fail again
Too bad, too bad you go need to try again
Too bad, too bad you go try but fail again
They be calling me, asking me wetin gon
Written by: Favour Genesis Okpeko, Marvel Ahonye Onah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...