album cover
Coke!
album cover
Coke! was released on August 29, 2025 by iStar as a part of the album Love Parasite - EP
August 29, 2025
LabeliStar
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

I don know say
Your waist na whistle
You go be my moze
But you dey
You
You dey
High on cocaine
You dey malicious
You too sabi all the woje
You too sabi
Wan raise up
Raise up
Kini ma lo
Kini ma lo
Kini ma sofun e
We go party till the sun come down
See as you dey cause Go-slow for the dancehall
Bend am low
Bend am s'omi s'omi
Dem dey blow ganja
Some dey do cocaine
As we dey we be zombie zombie
Malo je malo malo ma gun
Your waist e dey do me do me
And you wan soji my dough
Uhhhh
Fine shortie
Fine shortie wey dey manila o
Bend am low
Bend am s'omi s'omi
Bend am low
Bend am s'omi s'omi
We go party till the sun come down
See as you dey cause Go-slow for the dancehall
Bend am low
Bend am s'omi s'omi
Dem dey blow ganja
Some dey do cocaine
As we dey we be zombie zombie
Malo je malo malo ma gun
Your waist e dey do me do me
And you wan soji my dough
Uhhhh
Fine shortie
Fine shortie wey dey manila o
Bend am low
Bend am s'omi s'omi
Bend am low
Bend am s'omi s'omi
Written by: Joshua Jr. Emakpor, Jude Ewulu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...