album cover
Pray
17
Afro-Beat
Pray was released on August 1, 2025 by Curatorr Sounds as a part of the album Pray - Single
album cover
Release DateAugust 1, 2025
LabelCuratorr Sounds
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Valentino RDM
Valentino RDM
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adedamola Adeshittu Valentino
Adedamola Adeshittu Valentino
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Strings Beat
Strings Beat
Producer

Lyrics

Strings give them another one yeah
Boy with the Ridim you know
I know
I don cry tire Omije Loju I still dey para
I don go mountain of fire Adura De de me no fit tire
Mo kigbe Emi Mimo bami Shina o
Make you bless my hustle gbemi ga
Kemi Rona lo
Hm hm hm
Ti n ba bo Mo ma dide
I say if I fall I go rise again
Tell a brother to tell a brother
Bro to bro time dey go make you no sunle
Mon sha dura Mo de n sha Amin
And I dey pray make dem notice me
This world wey we dey e no funny
But me i know poverty no be for me
I say amen amen
Me I be get confidence
And That why I am here
If na the sound kor file funmi
I'm triumphant
And they be wan know how I'm doing what I do cause me I pass dem
Baba God you go do am again
And they go know say you never forsake me
Alhamdulilai for life me I'm getting bread and dem no fit shame me
Ready for war kolesumi
Edumare ma Loseyiii no doubt am
See I'm getting blessed abundantly
Iwo lo mo ana lo meni lomo la
Me I know say you dey by my side
Never for once changed who I serve cause I'm down
Good or bad you already made my mind
Iwo lo mo ana lo meni lomo la
Me I know say you dey by my side
Never for once changed who I serve cause I'm down
Good or bad you already made my mind
Ti n ba bo Mo ma dide
I say if I fall I go rise again
Mon sha dura Mo den sha Amin
And I dey pray make dem notice me
This world wey we dey e no funny But me I know poverty no be for me
Written by: Adedamola Adeshittu Valentino
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...