album cover
War
3
Afro-Pop
War was released on July 29, 2025 by Ozjay as a part of the album Bendel Og
album cover
Release DateJuly 29, 2025
LabelOzjay
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ozjay
Ozjay
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oseyi Oghenekewe
Oseyi Oghenekewe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
K Beat
K Beat
Producer

Lyrics

Is your guy Jay yeah
Weley
Why can’t we be grateful, for the things that we got
Why can’t we be grateful, for the true love that were gifted
Why you hold man for war, i still dey wonder ohh
(Omote hey)
Why you hold man for war, hmm
Why you hold man for war, i still dey wonder ohh
(Omote hey)
Why you hold man for war, hmm
Me i know say i nor dey try, i talk am before
You sef know say you nor dey try too, hope you can except the fault
So many people wey dey claim say, na them be Saint oh
Talk many bulshit on the IG, making your head dey twist oh
Why you give them chance to dey manipulate you
(E dey dull am?)
This world is crazy hope you can see the view
Na me wear the shoe na me know were dey pain me too
I just want you to look, want you to look, make you understand my view, i say
Hmm
Yeah
(weley)
Why can’t we be grateful, for the things that we got
Why can’t we be grateful, for the true love that were gifted
Why you hold man for war, i still dey wonder ohh
(Omote hey)
Why you hold man for war, hmm
Why you hold man for war, i still dey wonder ohh
(Omote hey)
Why you hold man for war, hmm
I just want, make you stay, make you nor loss like that
Because many kele dey call, dey won occupy your yard
If i open my DM then you go see
Open my contact then you go see
Then you go know say, i nor dey boll boll you empty
Make you chill with me
I say
Why you hold man for war, i still dey wonder ohh
(Omote hey)
Why you hold man for war, hmm
Why you hold man for war, i still dey wonder ohh
(Omote hey)
Why you hold man for war, hmm
And i tell them say na you be the last bus-stop, i say,
I nor won dey show you my ego, i know E nor pay, i say,
If you see me for outside, you nor go recognize me, again
I chose to cut down my ego just for you baby, i say
Written by: Oseyi Oghenekewe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...