album cover
Love Again
1
Afro-Beat
Love Again was released on July 19, 2025 by Infinite Music & Entertainment Inc. as a part of the album Love Again - Single
album cover
Release DateJuly 19, 2025
LabelInfinite Music & Entertainment Inc.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ada King
Ada King
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adaeze Ezuma
Adaeze Ezuma
Songwriter
Emmanuel Mesirionye
Emmanuel Mesirionye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dede
Dede
Producer

Lyrics

I used to feel a glimpse of love
yea
I wanna run back to your arms
but I think I lost my way
I think say you go be enough
I wanna go back to the way the things been dey before
Saving my love
Saving what’s left of it
The ghost of your love
My heart is tormenting me
Missing your touch
Na you be my remedy
E be like say I no go find your love again
Oh ah
Ah
 
I no fit love again
Ah
I no fit love again
I no fit love again
Oh ah
I don tire for the weather
my body dey catchi fever
Wetin God don join together
I don take hand Put asunder
Nothing wey I fit remember
Only when your lovi enter
I dey craze my headi scatter
That’s why I’m
Saving your love
Saving what’s left of it
The ghost of your love
My heart’s tormenting me
Missing your touch
Na you be my remedy
E be like say I no go find your love again
Oh ah
Ah
 
I no fit love again
Ah
I no fit love again
I no fit love again
Oh ah
I don tire to dey pretend
All the dreams dey disturb my head
And my heart e dey demand
Oh ah
I don tire to dey pretend
All the dreams dey disturb my head
And my heart e dey demand
I no fit love again
I no fit love again
I no fit love again
I no fit love again
Written by: Adaeze Ezuma, Emmanuel Mesirionye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...