album cover
Osanle
954
Music
Osanle was released on July 31, 2025 by ALKIANS ENTERTAINMENT WORLD as a part of the album Osanle - Single
album cover
Release DateJuly 31, 2025
LabelALKIANS ENTERTAINMENT WORLD
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
KWEKU PEE
KWEKU PEE
Performer
Swaty Beats
Swaty Beats
12-String Acoustic Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Aggrey
Daniel Aggrey
Songwriter
derrick phidel aditeye
derrick phidel aditeye
Songwriter
Albert Amevor
Albert Amevor
Songwriter
David Mensah Offe
David Mensah Offe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Swaty Beats
Swaty Beats
Producer

Lyrics

[Chorus]
Gimme one roll make I smoke no fear, my liver
Me I blow trees everyday with my gees indica sativa
No be child's play o, you no fit fit my nika
Me I get God for my back o nti ano dey fear no nipa
My jigga suro no nipa
[Verse 1]
Rest in peace to the verse way no commot
But when I show them go comport
Move body jọ, o ya commot
We dey show work no cho-cho-cho
Trash talk me show up for your domot
I be osanle, ọmọ ọgbọn
Emi ni dandan nitori ẹ ni fans ẹ wọn tẹle mi gan-an gan-an
[Verse 2]
When gbẹdu enter
Boy kolomental
Since 23 wey I start to dey conquer
Wishing me death o ya back to the sender
Wait for the KP Sound ibi banger
Where you no reach omo there we dey enter
Holy water for my head from the Most High
Pass me the lighter
Pass me ganja
Smoke all night con dey fear for my liver, liver
[Verse 3]
Man I'm on the road on the low
Ɔbra akwantuo I'm on the road
On the low on the road
I put my 10 toes on the road
Man I be certified (Certified)
Gbẹdu way dey knack you no fit nullify (Nullify)
I’m the king if you don’t know
Play with your mate I'm the king of the jungle
[Verse 4]
Them never think say me dey yah
Nyame adom nti we dey here and we dey go high higher everyday ah
Your girls dey sing my song everywhere, ah
Ouuuu, ouueiiii
You tell me say you don’t know
Today you go know
You dey talk for my back sɛ yɛhyia won ɛnyɛ foko
One roll
W'ani bɛte ma me kɔ oo
Cus I dey see no evil and I say no evil, yeah
[Verse 5]
When gbẹdu enter
Boy kolomental
Since 23 wey I start to dey conquer
Wishing me death o ya back to the sender
Wait for the KP Sound ibi banger
Where you no reach omo there we dey enter
Holy water for my head from the Most High
Pass me the lighter
Pass me ganja
Smoke all night con dey fear for my liver, liver
[Chorus]
Gimme one roll make I smoke no fear, my liver
Me I blow trees everyday with my gees indica sativa
No be child's play o, you no fit fit my nika
Me I get God for my back o nti ano dey fear no nipa
My jigga me suro no nipa
Written by: Albert Amevor, Daniel Aggrey, David Mensah Offe, derrick phidel aditeye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...