album cover
Odoo
16
Music
Odoo was released on June 27, 2025 by Ghetto Yute Nation as a part of the album Jonah Complex
album cover
Release DateJune 27, 2025
LabelGhetto Yute Nation
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
Queffa
Queffa
Performer
Falode Oluwapelumi
Falode Oluwapelumi
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Falode Oluwapelumi
Falode Oluwapelumi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
David Destiny
David Destiny
Producer

Lyrics

Yardman
But they call me mcqueffa
Dem fi nuh
No face no case
Come to my place
No time to waste
Let me fill up those space
No face no case
Come to my place
No time to waste
Let me fill up those space
Odoo come make we relate o
You got the keys to my heart
Baby open my gate o
Wanbi no dey let me frustrate o
Take the key to mi beemer
Make we migrate o migrate o
Whine fi mi barbie ( barbie )
Don't stop for zaddy ( cack it )
I like when you call me papi
But they call me mcqueffa
Whine fi mi barbie ( barbie )
Don't stop for zaddy ( cack it )
I like when you call me papi
But they call me mcqueffa
I say odoo
Wa je ka relate o
You can come with your friend
Wey dey name kate o
Two of us , you and I
Make we dey gyrate o
You can come along
Make we dey migrate o
I say odoo
No dey delay me o
You can come with your friend
Wey dey name kate o
You fit pick the phone
Make you dey communicate o
You fit call all your friends make we gyrate o
Odoo come make we relate o
You got the keys to my heart
Baby open my gate o
Wanbi no dey let me frustrate o
Take the key to mi beemer
Make we migrate o
Odoo come make we relate
You got the keys you get the keys
Make we migrate
Odoo come make we relate o
You got the keys to my heart
Baby open my gate o
Wanbi no dey let me frustrate o
Take the key to mi beemer
Make we migrate o migrate o
Whine fi mi barbie ( barbie )
Don't stop for zaddy ( cack it )
I like when you call me papi
But they call me mcqueffa
I say odoo
Wa je ka relate o
You can come with your friend
Wey dey name kate o
Two of us , you and I
Make we dey gyrate o
You can come along
Make we dey migrate o
I say odoo
No dey delay me o
You can come with your friend
Wey dey name kate o
You fit pick the phone
Make you dey communicate o
You fit call all
Your friends make we gyrate o
Whine fi mi barbie ( barbie )
Don't stop for zaddy ( cack it )
I like when you call me papi
But they call me
Mcqueffa
I say odoo
No dey delay me o
You can come with your friend
Wey dey name kate o
You fit pick the phone
Make you dey communicate o
You fit call all
Your friends make we gyrate o
Odoo come make we relate
You got the keys
You got the keys
Make we migrate o
Whamisay
They call me
They call me
Mcqueffa
Fi di gyals dem
Fi di gentlemen
Written by: Falode Oluwapelumi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...