album cover
Latest
16
Afro-Beat
Latest was released on July 29, 2025 by AOMG Records as a part of the album AOMG
album cover
AlbumAOMG
Release DateJuly 29, 2025
LabelAOMG Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sugarmix
Sugarmix
Piano
COMPOSITION & LYRICS
Godspower Ibe Belema
Godspower Ibe Belema
Songwriter
Favour Malachy Emmanuel
Favour Malachy Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sugarmix
Sugarmix
Executive Producer

Lyrics

I for say na karma but who did I offend? (no one)
I for say na curse but am blessed with the air (yes)
Abi na the clients wey I chop dey come for war? (no)
I get my reasons I never did that just for fun (yes)
Lion no dey chop grass you gats feed am with blood (yes)
All of us are human but just in different forms (yes)
Some kill to live and some dey steal to eat
Some made it legit and some doam illegit
Though na sin on the other hand na bliss
To live alone na risk if not who go dey risk
Money dey make me sick me and mosquito na gee
Every night wey I dey think na him dey follow me chill
You know na only me dey face wetin I no dey see
Na everyday I dey dream but e dey hard me sleep
Some say I don be DON the things I dey do sometimes
Dey shock me too though Jah show me the signs
I know am gon be the latest
Cuz haters headache
Rolex to Rolex
Poorest to Richest
Checks in mah wallet
Their tears full my bucket
No time to cap dirt
Always on my headset
Steady we go collect
BTC for wallet
My pains made me legend
I'm straight I never pretend
Buy mama biggest
House in da Citey
When money make noise
Ops gon listen
When money make noise
Ops gon listen, yeah!
Steady we go collect BTC for wallet, yeah!
My pains made me legend
Am straight I never pretend, yeah!
Buy mama biggest house in da citey
This ain't apology
Just a part of me
On a fvcking good friday I know they be prouda me
I done don wise up in the street, can't let no **** corner me
Keep my pace up in my faith, I know these demons after me
So I'm speeding
Mixing logo for ghost mode, every damn day healing
I just ran up a cheque and jumped over a couple billing
Straight to finding myself, all along I been hidden
I've got that credit on me
Stacking flows in my head I've got that playlist on me
Even when I ain't had this shit, I had the spirit hommie (yea)
Emperor told me mount your grind
Stay out your feelings brodie (for real)
Got used to being lonely
All it did was mold me
All my **** packing the heat
Flipping sacks on sacks on sacks in a hip
Momma told me you a star, I believe
And am never gonna stop until I fill up all dem scenes
When money make noise
Ops gon listen, yeah!
Steady we go collect BTC for wallet, yeah!
My pains made me legend
Am straight I never pretend, yeah!
Buy mama biggest house in da citey!
Written by: Favour Malachy Emmanuel, Godspower Ibe Belema
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...