album cover
TNDTP Freestyle
34
Afro-Beat
TNDTP Freestyle was released on July 23, 2025 by 4683824 Records DK2 as a part of the album TNDTP Freestyle - Single
album cover
Release DateJuly 23, 2025
Label4683824 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rozzaymajor Teagr
Rozzaymajor Teagr
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Onome Benson O
Onome Benson O
Songwriter
Olorunfemi Adelowo
Olorunfemi Adelowo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
KayPiano
KayPiano
Producer

Lyrics

Hmm Hmm Hmm
Hmm Hmm Hmm
Hmm Hmm Hmm
Hmmm
Them No Dey Teach Person
Shayo Dey - hold my kpo lowo o
Love it when they call my name Adelowo
I dey with cassanova on a new track
Hennessy with cognac
No be dsp no be kodak
Ma lo gbe ge si
When we Dey ball no need gbe jersey
What's your vibe o ni pe Gen Z
Omo Babcock to' tun mu Jedi
Oh Ai
She's been down like a hooker
Omo no dey shook hand
Sexy mummy with her money - Cougar
Cele girl wey dey do supra
If she bend down select, oh my God, no be super
I no dey believe Gen Z
You know say me I just dey find Benji
Ball like Lionel, Teagr, Messi
If Azul no dey with Dey sip Chelsea
Uhn uhn
Dem no Dey tell person
Dem no do testing
Omo Wetin do Onome
Wo bi O Se je'n sin
Onome Benson
Won so pe Ologbon L'olode
Hmm Hmm Hmm
Hmmm
Hmm Hmm Hmm
Hmmm Hmm
Hmm Hmm Hmm
Hmmm
Hmmm
Them No Dey Teach Person
Hmm Hmm Hmm
Hmmm
Hmm Hmm Hmm
Hmmm Hmm
Hmm Hmm Hmm
Hmmm
Hmmm
Them No Dey Teach Person
It's a mad tune
Anywhere I enter inu ma dun
Say I get one shenkes
She call me for 10:30
She Dey call me ikegbumadu
Ikegbumadu
I hear say
Them dey my kokodos
Wearing my shokoto
And Na my Igbo dem dey drag on like Komodo's
Them still dey back stab me no wan see me grow
My debit card no fit pay evil for evil
In my twenties
Focused on things wey dey bring peace
From the trenches but Eccentric
I dey find wire o, too electric
If I GHOST you I'm hustling, St Patrick
Hmm Hmm Hmm
Hmmm
Hmm Hmm Hmm
Hmmm Hmm
Hmm Hmm Hmm
Hmmm
Hmmm
Them No Dey Teach Person
Hmm Hmm Hmm
Hmmm
Hmm Hmm Hmm
Hmmm Hmm
Hmm Hmm Hmm
Hmmm
Hmmm
Them No Dey Teach Person
Moni Babcock feeling this
They Can't stop feeling me
Bi'n pe mo we ori for Oshimiri
Dem just chop am raw bi minimi
Bi ti Minimi, Vibes na chikini
Ma lo gbe ge si
When we Dey ball no need gbe jersey
What's your vibe o ni pe Gen Z
Omoo Babcock to' tun mu Jedi
Oh Ai
Written by: Olorunfemi Adelowo, Onome Benson O
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...