album cover
Way Back
2
Worldwide
Way Back was released on July 23, 2025 by Vechoe as a part of the album Way Back - Single
album cover
Release DateJuly 23, 2025
LabelVechoe
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Vechoe
Vechoe
Performer
Stringz
Stringz
10-String Bass Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Ezechukwu Chukwuebuka Victor
Ezechukwu Chukwuebuka Victor
Composer

Lyrics

Why you go dey bill me everyday
E be like say this matter
Done enter my head
Why you no dey do all the things wey you talk
It's been a long road
I've been coming from way back
So never wasting no time
Jaga jaga
My life wey you enter enter
Things wey you do me no dey
E dey make me mental ohhh
For your love i dey give you everything wey you want
And you know
Why e come be say
The vibes no pure
Been a long time coming way back
I've been coming way back
I've been coming way back
Many things my eyes done see
From day time till the midnight
For your love i go mental
Oginni wetin dey sup?
Shey you no dey see say obinasom
The journey no sweet at all oh
But we go reach there for sure
We go reach there on God
Dem been pray say dem go hold me down
Chukwuebuka you no go fall
Normally, my mama prayers
Cover me
I dey give dem the vibes mentally
(And dem no fit talk)
I dey give dem the vibes mentally
Mentally
Been a long time coming way back
I've been coming way back
I've been coming way back
Many things my eyes done see
From day time till the midnight
For your love i go mental
Written by: Ezechukwu Chukwuebuka Victor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...