album cover
Alive
463
Worldwide
Alive was released on August 1, 2025 by New Age Music Entertainment as a part of the album Alive - Single
album cover
Release DateAugust 1, 2025
LabelNew Age Music Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Maleek Adekunle Salami
Maleek Adekunle Salami
Background Vocals
Rufai Samuel
Rufai Samuel
Guitar
Ogunbayo Vivian Olamide
Ogunbayo Vivian Olamide
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Maleek Adekunle Salami
Maleek Adekunle Salami
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Maeka
Maeka
Mastering Engineer

Lyrics

Maeka !
Beri Bukti Bukan Janji
Uhm
E don tey wey yansh don dey for back
Say no be today
Some matter dey frustrate o
Hmm but on God
Count your blessings abeg and put on your dancing shoes
If you think am you go craze
Anything wey you lose wey no be life you go get am
Nobody like old taker
O gbo'do ma push lo ni
T'eshin ba da ni, **** climb am one more time
O ma tun gun l'ona eje
Show them you are up to something
Ah ah eh eh
God forbid sapa (God forbid sapa)
Make we dey dapper (Make we dey dapper)
Make blessings shower
Ki sapa ma mu'le t'awa (Ki sapa ma mu'le t'awa)
Though I need am now
But won ki n mu late comer
We go dey alright
Long as you dey alive
E no easy be something
E no easy be something
We got to get this money
Got to get this money
Wetin man go do
Pray for grace
You no hustle pass people for ikorodu (garage)
Life is a bumpy ride
**** you got to wise up
Grind for your t'ebi t'ara
Ri pe won te meter wa
Make you no dey follow mouth
I gat you no be credit alert
Anything wey you lose wey no be life you go get am
Nobody like old taker
O gbo'do ma push lo ni
T'eshin ba da ni, **** climb am one more time
O ma tun gun l'ona eje
Show them you are up to something
Ah ah eh eh
God forbid sapa (God forbid sapa)
Make we dey dapper (Make we dey dapper)
Make blessings shower
Ki sapa ma mu'le t'awa (Ki sapa ma mu'le t'awa)
Though I need am now
But won ki n mu late comer
We go dey alright
Long as you dey alive
E no easy be something
E no easy be something
We got to get this money
(Got to make this money, got to make this Dolapo)
Got to get this money
Written by: Maleek Adekunle Salami
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...