album cover
New Dimension
4
Afro-Pop
New Dimension was released on August 4, 2025 by Ajala Wizzy as a part of the album New Dimension - Single
album cover
Release DateAugust 4, 2025
LabelAjala Wizzy
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ajala Wizzy
Ajala Wizzy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ridwan Ajala
Ridwan Ajala
Composer, Lyrics

Lyrics

Moti hustle gan
Moti hustle gan
Moti hustle gan
Ajala wizzy omo iya star bwoy
Na person wey ginger me na
Him still Dy stab me for back omo nawa o
If them do you bad no do your own back o
Do good and show love everywere you go to
 
No be the day we start them start to Dy feel us oo
Thank God today them don dey feel us oo
When the pressure high mo pe Ile moje komo bushe lo
Mumcy ni kin ma worry kin ko orin lo
Pe very soon won man to gbo
No go Dey surprise if you see me on top
Omo oro moti Hustle gan (moti Hustle gan)
 
Moti Hustle gan (moti Hustle gan)
Moti Hustle gan (moti Hustle gan)
Mo lo church mo lo mosque tori kin le ri Ona lo
Zero promo but mo pa show lo
Awon temi ni awon o Le wait kin ja giri
Popcy ni kin calm pe aiye yi o gba gidi
But emi ni Agidi be ballotelli
I know one day E go sup won ma ri mi Lori telli
Steady grinding all night kile gba milli
Them say na time
E go better make you hustle hard
Cus no time to check the time
It been a long I face my grind
Cus I fear Sapa
Boy wey Dy try for himself since birth
 
How expect make he give up no never
If them do you bad
No do your own back o
 
Do good and show love everywere you go to
No be the day we start them start to Dy feel us oo
Thank God today them don dey feel us oo
Mumcy ni kin ma worry kin ko orin lo
Pe very soon won man to gbo
No go Dey surprise if you see me on top
Omo oro moti Hustle gan (moti Hustle gan)
 
Moti Hustle gan (moti Hustle gan)
Moti Hustle gan (moti Hustle gan)
I’m on a new dimension
So I need to put in more effort
Cause na person wey give up no go see results
Ati kekere nimo timo right me
So i no go let anybody chance me
  
Oluwaseun Dey call me all night long
She tell me say everything go soon soft
You no fit understand this life o
Just Dey pray make your life no go hard o
Cause people mad o
 
Them go do you bad still dey claim right o
Jah blessings cover me ki apa aiye ma she kami
O’ lord shower your blessings on me
 
Me self wan get this money ni
If them do you bad no do your own back o
Do good and show love everywere you go to
 
No be the day we start them start to Dy feel us oo
Thank God today them don dey feel us oo
When the pressure high mo pe Ile moje komo bushe lo
Mumcy ni kin ma worry kin ko orin lo
Moti Hustle gan
Written by: Ajala Ridwan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...